Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Esther 6:4

The king ask say, "Shey any of my official dey for the palace?." Now Haman just dey enter the courtyard; he don come to ask the king say make dem hang Mordechai on top the post wey dem dey use hang wey he don make ready.

Open Bible reader