Nigerian Pidgin Bible
Esther 3:12
Naso on the thirteenth day of the first month Haman call the king secretaries and he dictate announcement wey dem go translate into every language and the system wey dem dey use write in the empire and make dem send am to all the rulers, governors, and officials. Dem issue am in the name of King Xerxes and stamp am with him ring.
Open Bible reader