Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 6:6

Mak una nor bi laik pipol wey dey du dia wok wen dem si sey, pesin dey luk dem; bikos dem dey fine gud face. Insted, as una bi Kraist savant, mak una dey du wetin God laik from una heart.

Open Bible reader