Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 6:13

Na dis mak mi sey, mak una wear komplit soja uniform wey God dey giv, so dat una go fit stand for groun wen trobol and wahala go kom and wen una don win, una go stil stand wel.

Open Bible reader