Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 1:2

Mak di grace and peace wey dey kom from God awa papa and from awa Oga Jisos Kraist, dey wit una.

Open Bible reader