Nigerian Pidgin Bible
Ephesians 1:14
God deposit dis Holi Spirit for di tins wey wi go inherit, ontil di taim wen E go save en pipol, so dat all praiz and glori go bi en own.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God deposit dis Holi Spirit for di tins wey wi go inherit, ontil di taim wen E go save en pipol, so dat all praiz and glori go bi en own.
Open Bible reader