Nigerian Pidgin Bible
Ecclesiastes 5:6
Make una no allow una own word lead una to sin, so that una no go need to tell priest of God say una no mean am. Why una dey make God vex with una? Why una dey allow him to dey destroy wetin una don work for?
Open Bible reader