Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ecclesiastes 1:14

I don see everything wey dem do for this world, and I dey tell una, na vanity all of them be. Na like say person dey run after wind.

Open Bible reader