Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 8:3

naso he make hunger wire una. He come give una manna, the kind food wey una and una ancestors never hear about before. God dey teach una say people need pass food to survive " dem need every word wey God don say.

Open Bible reader