Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 8:1
Moses say, "People of Israel, shey una wan go to the land wey God don promise una ancestors? Shey una wan take am, live for there, and become powerful nation? Then make una dey sure say una obey every command wey I dey give una.
Open Bible reader