Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 5:14

but na me, una God get the seventh day of the week. Make nobody work that day "not una, una pikin, una donkey or any other animals, not even foreigners wey dey live for una towns. And no make una slaves do any work.

Open Bible reader