Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 4:34

When the LORD una God bring una out of Egypt, una see how he fight for una and show him great power as he perform miracles. Una become him people, and for Mount Sinai una hear him dey talk to una from fire. And yet una still dey alive. Shey anything like this don ever happen since God make human? No matter where una go or who una ask, una go get same answer. No one don ever hear of another god try do that kind things wey the LORD una God don do for una. 35-

Open Bible reader