Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 4:26

Soon una go cross Jordan River and settle down in the land. The years to come, una go get children, and dem go give una grandchildren. After many years, una fit loose sense of wetin dey right and wrong and make idols, even though the LORD una God hate them. So, I dey give una warming today, and I call earth and heaven as witnesses. If una make idols, God go vex, and una no go dey live long, because God go allow make dem wipe out una.

Open Bible reader