Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 4:1
Moses tell the people say, "Israel, make una listen to these laws and teachings! If una obey them, una go live, and una go enter and take the land wey God dey give una. He be the God una ancestors worship,
Open Bible reader