Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 24:4

Since she don sleep with her second husband, she no fit marry her first husband again. Their marriage go pollute the land wey the LORD una God dey give una, and he no go like am.

Open Bible reader