Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 24:17

Make una dey sure say una treat orphans and foreigners well. And if una borrow widow money and una wan keep something wey be her own as guarantee say she go pay una back, make una no take any of her cloth.

Open Bible reader