Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 23:24

If una enter vineyard wey be another person own, una fit eat the grape as una like when una dey there. But make una no take any of am as una dey leave.

Open Bible reader