Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 23:21
People of Israel, if una make a promise to give a gift to the LORD, make una no delay to pay una promise. If God come begin dey look for the gift wey una promise, una go dey guilty say una break that promise.
Open Bible reader