Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 23:14

Make una keep una camp holy. Because God always dey for una camp to rescue una and help una defeat una enemies. But if he see something wey no holy for una camp, he fit turn back and leave.

Open Bible reader