Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 20:1

When una go out to fight against una enemies and una see chariots and horses and army wey plenty pass una, make una no fear them. The LORD una God, wey safe una from Egypt, go dey with una.

Open Bible reader