Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 19:18

then both una and the person una accuse, make dem take una to court for the place una dey worship God. For there, the priests and the judges go find out if una dey lie or tell the truth. If una dey lie and the person una accuse dey innocent, 19-

Open Bible reader