Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 17:14
People of Israel, after una don capture the land wey the LORD una God dey give una, and una don settle on am, una go say, "We wan get king, just like other nations around us."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
People of Israel, after una don capture the land wey the LORD una God dey give una, and una don settle on am, una go say, "We wan get king, just like other nations around us."
Open Bible reader