Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 16:4

Make una eat all the meat of the Passover sacrifice for that same night. But make una no serve bread wey una make with yeast for Passover meal. Make una serve the same kind thin bread wey una dey eat wen una dey suffer as slaves for Egypt and when una need to leave Egypt quickly. As long as una dey live, this thin bread go remind una of the day una leave Egypt. For seven days wey follow Passover, make una no make any bread with yeast. In fact, make yeast no dey anywhere for Israel.

Open Bible reader