Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 16:19
After una don settle for the town wey una go receive from the LORD una God, make people for each town appoint judges and other officers. Una wey become judges must dey completely fair when una make legal decisions, even if person wey dey important be part of the case. Make una no collect bribe to give unfair decision. Bribes dey keep people wey wise from seeing the truth, and e dey turn honest people into liars.
Open Bible reader