Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 15:9
Make una no talk say, "E go soon be seventh year now, and I no go fit get my money back." E go be bad thing for una to dey think in that way and dey selfish so tey una no gree help the poor. Dem be una relatives, and if una no help them, dem fit ask God to decide if una don do wrong. And he go talk say una dey guilty.
Open Bible reader