Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 15:6

No one for Israel suppose dey poor. The LORD una God dey give una this land, and he don promise to make una successful, if una obey him laws and commands wey I dey give una today. Una go lend money to other nations, but una no go borrow. Una go rule many nations, but dem no go rule una.

Open Bible reader