Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 14:29
The Levites no get land of their own, so una must give them food from the storehouse. Una must also give food to the poor wey dey live for una town, with the orphans, widows, and foreigners. If dem get enough to eat, then the LORD una God go dey happy and give una success for everything wey una do.
Open Bible reader