Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 14:26
When una and una family reach there, make una spend the money on food for a big celebration. Buy cattle, sheep, goats, wine, beer, and if any other kind food dey wey una wan buy, buy am too.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
When una and una family reach there, make una spend the money on food for a big celebration. Buy cattle, sheep, goats, wine, beer, and if any other kind food dey wey una wan buy, buy am too.
Open Bible reader