Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 14:21
Una belong to the LORD una God, so if una find dead animal, make una no eat the meat. Una fit give am to foreigners wey dey live for una town or sell am to foreigners wey dey visit una town. Make una no kill any goat wey still dey suck milk from the mama.
Open Bible reader