Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 12:27

Make una make sure say una take all sacrifice and offerings wey una offer to God go the place wey he don choose for una to dey worship him. If una offer sacrifice to please God, Make una burn all the meat on top altar. Una fit eat the meat of some kind sacrifice but make una dey always pour out the blood on top altar.

Open Bible reader