Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 12:1

Moses tell people of Israel say: Now I go tell una the laws and commands wey una go dey obey as long as una still dey alive. Una ancestors worship God, and he dey give una this land.

Open Bible reader