Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 11:17

God go vex and say make rain no fall. Nothing go grow for una fields, and una go die and disappear from the good land wey God dey give una.

Open Bible reader