Nigerian Pidgin Bible
Daniel 9:7
You God dey always do right thing, but we dey always bring disgrace on top ourselves. Na this be truth about all of us wey dey live for Judah and Jerusalem and the Israelite wey you scatter from near and far, because dem no dey faithful to you.
Open Bible reader