Nigerian Pidgin Bible
Daniel 9:4
I pray to the Lord my God and I confess the sin of my people. I tell am say, "Lord God, you dey great and we dey honor you, you always dey faithful to your agreement and you dey always show love to those wey love you and dey obey wetin you say make dem do.
Open Bible reader