Nigerian Pidgin Bible
Daniel 7:9
And as I dey watch, dem dey put thrones for their place and the ancient king sit down for him own throne. Him cloth white like snow, him hair white like wool, na fire dem use make him throne and na flame dem use make him wheel.
Open Bible reader