Nigerian Pidgin Bible
Daniel 7:5
The second beast dey like bear and dem raise am up for one of hin side, and e dey hold three ribs for mouth, and a voice tell am say, stand up make you eat all the meat wey you fit eat!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
The second beast dey like bear and dem raise am up for one of hin side, and e dey hold three ribs for mouth, and a voice tell am say, stand up make you eat all the meat wey you fit eat!"
Open Bible reader