Nigerian Pidgin Bible
Daniel 6:7
All of us wey dey serve for your kingdom " the supervisor, the governors, the lieutenant- governors, and the other officials don agree say make Your Majesty make order and make you force am on top everyone. Make you give order say, for thirty days make anyone no ask anything from any god or from human being except from Your Majesty. Anyone wey no obey, make dem throw am for pit of lion.
Open Bible reader