Nigerian Pidgin Bible
Daniel 6:4
Then other supervisors and governor dey find something wrong to say about the way wey Daniel dey rule the kingdom, but dem no see, because Daniel dey reliable and he no dey do anything wrong or dishonest.
Open Bible reader