Nigerian Pidgin Bible
Daniel 6:23
The king dey happy, tell dem make dem comot Daniel for the pit. So dem comot am and see say he no get wound at all because say he trust God.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
The king dey happy, tell dem make dem comot Daniel for the pit. So dem comot am and see say he no get wound at all because say he trust God.
Open Bible reader