Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Daniel 5:7

He shout say make dem bring am magician, wizard, astrologers, when dem com ,the king tell dem say, anyone wey fit read and tell me wetin this thing mean go dey dress in cloth of royal purple, wear gold chain of honor round him neck, and go be the third in power for the kingdom."

Open Bible reader