Nigerian Pidgin Bible
Daniel 5:13
Na so dem bring Daniel come the king presence, the king ask am say, "Na you be Daniel, that Jew wey my father who be king bring comot for Judah?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na so dem bring Daniel come the king presence, the king ask am say, "Na you be Daniel, that Jew wey my father who be king bring comot for Judah?
Open Bible reader