Nigerian Pidgin Bible
Daniel 4:21
Hin leave dey beautiful and get plenty fruit wey everybody for the whole world fit chop. Wild animals dey rest under am, and bird dey make their nest for hin branches.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Hin leave dey beautiful and get plenty fruit wey everybody for the whole world fit chop. Wild animals dey rest under am, and bird dey make their nest for hin branches.
Open Bible reader