Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Daniel 4:14

He shout for loud voice say, " Make una cut the tree down, chop the branches, remove all the leaves and scatter the fruit. Pursue all the animal wey dey under am and all the bird comot for hin branches.

Open Bible reader