Nigerian Pidgin Bible
Daniel 10:6
Him body dey shine like jewel. Him face bright like flash of lightning, and him eyes dey burn like fire. Him arm and leg dey shine like bronze wey dem polish, him voice dey sound like the shout of many people.
Open Bible reader