Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 1:28

As wi dey tel evribodi wetin dem go du, wi dey prish Kraist and tish wit wisdom, so dat wen wi go show una to Kraist, una go don dey pafet.

Open Bible reader