Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 1:19

God dey hapi sey evritin wey dey insaid am, dey insaid en pikin tu20and tru Kraist blood wey e pour out for us for di kros, God go draw evritin bak to ensef, afta E don mak peace wit tins for hevun and eart.

Open Bible reader