Nigerian Pidgin Bible
Amos 2:8
For every place of worship people siddon on cloth wey dem collect from poor people wey no fit pay their debts. For temple of their God dem drink wine wey dem collect from people wey dey owe them money.
Open Bible reader