Nigerian Pidgin Bible
Amos 2:6
Na wetin God talk be this; The people of Israel don sin again and again, and na why I go certainly punish dem. Dem sell honest people wey no fit pay their debt go slavery, dem sell poor people for price of sandals.
Open Bible reader