Nigerian Pidgin Bible
Amos 2:4
God talk say "I go certainly punish Judah for many crime wey dem don commit. Dem no dey obey the law of God and dem no keep him commands. Their ancestors believe lie and the lie no allow people of Judah dey follow God.
Open Bible reader