Nigerian Pidgin Bible
Acts 8:9
E get won strong man for di tawn wey dem dey kol Saimon and e dey du magic wey dey mak Samaria pipol sopraiz.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
E get won strong man for di tawn wey dem dey kol Saimon and e dey du magic wey dey mak Samaria pipol sopraiz.
Open Bible reader